LYRICS : Ritzykul ft Abyoung-Ginger Lyrics

 

Ritzykul_GINGER_ft_Abyoung

 

Intro

Uwiii..

The shoddy come give me the lighter ahn ahn

PANADOL oweee…. Hmmm Ritzykul pon diz

 

Verse 1.

Wa ji ijo mi

My gal come dance for me eh

Come twerk for me

Your dance e dey ginger me

Oya come closer

Come and dance make i spend money eh

Do the hangover, do the sexy whine for me eh eh

Onyeoma

make we do the kokoma

Girlee you be arm robber

Gal you the spark up my wire

Take me up, take me down

Gal you the do me jangolova

Gunga ozo

Bor si zo, gal you the make me surrender ehh.

 

Chorus.

 

Girl e be you wey the make me fall in love

Girl e be you wey the make me ginger I swear

Come take my heart, take my love I shoddy

Just me and you, only you oo sisi

Gal e be you wey the make me ginger I swear

Gal e be you wey the make me fall in love

Come take my heart, take my love o baby jah jah

Just me and you, only you ma sisi.

 

Bridge.

 

2x. Comfort!

Come front

Come make i carry you comot

E be your love

Your touch

Girl wey the make me gyrate.

 

Verse 2.

Girl you be my full package

Na wetin your ex talk say…say ing been the manage ( say ing been the manage o ee)

He left a fly girl for a fly guy like me

I think he’s a player

See my girl I no go mind oo

To become the keeper

As he the kick you come, I go catch am

Anything you want baby tell me

Them say you no good baby calm down

I say baby calm down

Baby day na you, you, you

Wey the make me ginger I swear

Wey the make me ginger I swear

You gat my attention baby.

 

Rpt chorus and bridge…

 

Do you find 9jahit.net useful? Click here to give us five stars rating!

You May Like

Join the Discussion

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*


eskişehir escort - escort izmir - escort mersin